LYRICS: Phatiah – Hallelujah ft. Zlatan

Phatiah Hallelujah mp3 image
Phatiah Hallelujah mp3 image

Phatiah ft Zlatan – Hallelujah LYRICS.

Phatiah “Hallelujah” Lyrics.

(Intro)

Ibile

Ayyyyyyy

Astala Astala

Je’omo

VTek Da Awesome

Phatiah

Verse 1 (Phatiah)

I see you dey worry (worry), I see you wonder (wonder)

When your time go come, when everything go normal

No need to worry (worry), no need to wonder. (Wonder)

Everything go better, everything go normal (astala astala)

You go lowo lowo,

You go kole mole

You go bi mole mo,

You go layo layo

You go lowo lowo,

You go kole mole

You go bi mole mo

 

Chorus

If you believe shout hallelu

Ha – lle – lu – jah

Amen

Amen

If you believe shout hallelu,

Ha – lle – lu – jah

Amen

Amen

Verse 2 (Zlatan)

Kuronbe!

Mo fe ko ma tesinapot

O jabo se ko fo

Won fe ko shubu kojo

Emi shine shine bobo

Kuronbe!

Mo fe ko ma tesinapot

O jabo se ko fo

Won fe ko shubu kojo

Emi shine shine bobo

Se, I give God the glory, give God the glory.

When I no geti se, nobody know me

Mo Jagun mo bori, Iya gbogbo yin

Orin mi lo gbo ni ladugbo yin

Who God don bless, dem a curse o

I go dey rise to the top o

U no fit vex for God o

Alaye just adjust o

Who God don bless, dem a curse o

I go dey rise to the top o

U no fit vex for God o

Alaye just adjust o

Everyday I am getting bigger

Na me get client, na me still be picker

Shouting Hallelujah

Chorus

If you believe shout hallelu

Ha – lle – lu – jah

Amen

Amen

If you believe shout hallelu,

Ha – lle – lu – jah

Amen

Amen

Verse 3 (Zlatan)

Kuronbe!

Mo fe ko ma tesinapot

O jabo se ko fo

Won fe ko shubu kojo

Emi shine shine bobo

Kuronbe!

Mo fe ko ma tesinapot

O jabo se ko fo

Won fe ko shubu kojo

Emi shine shine bobo

(Phatiah)

(If you believe shout Hallelu)

(Zlatan)

Kuronbe!

Mo fe ko ma tesinapot

O jabo se ko fo

Won fe ko shubu kojo

Emi shine shine bobo

(Phatiah)

(If you believe shout Hallelu)

Kuronbe!

Mo fe ko ma tesinapot

O jabo se ko fo

Won fe ko shubu kojo

Emi shine shine bobo

 

Chorus

If you believe shout hallelu

Ha – lle – lu – jah

Amen

Amen

If you believe shout hallelu,

Ha – lle – lu – jah

Amen

Amen