LYRICS: Crayon – Too Correct ft. Rema

Crayon-In-Sync-mp3-image

Crayon & Rema – Too Correct Lyrics. 

Crayon “Too Correct” Lyrics.

Wawawa

Another banger…

I Dey for corner when I sight you but you know really know

I wear my dark shades suppose know how superstar thing Dey go

Inside my heart I Dey love but for my face e no Dey show

Ahn……ahn…..

You carry my attention

when I see you step on the floor

Wetin you carry for your backside baby

Ogologo this kind of girl oft clear my account baby obololo ahn…..

Baby you too correct oh too correct oh too correct oh

You Dey burst my head oh this your yansh be like tontolet own

Baby no finesse oh no finesse oh no finesse oh

Baby you just Dey vex oh Dey make my thing stand erect oh…

Hmmm…

Ha esosa talk say her name na esosa na she Dey suka my micasa yansh just be like bulldozer

ahhn… bulldozer I hope say I no regret am I tell am say when club don close make she link me

up for oriental ahn…

If this na true love if this one na fake love I know.. but anything wey sup I go let una know for my

next song….

I Dey for corner when I sight you but you know really know

I wear my dark shades suppose know how superstar thing Dey go inside my heart I Dey love

but for my face e no Dey show

Ahn……ahn…..

You carry my attention when I see you step on the floor Wetin you carry for your backside baby

ogologo this kind of girl oft clear my account baby obololo ahn…..

Crayon….

Oya bosi pangba I go like to Dey give you standard carry hook make I carry chorus oh you know

my money surplus oh and I go jam your buttocks oh..

I get driving license hmm and I go drive you crazy ehn…. come to my room jeka do something

oshamo you go chi chunchin eh…

Orisi risi she Dey give me dirty dirty

Eh eh la be kitchen ti mo fun e plenty plenty hmmm

Orisi risi how many rounds meje meje hmm

Naughty naughty hmm

I Dey for corner when I sight you but you know really know

I wear my dark shades suppose know how superstar thing Dey go inside my heart I Dey love

but for my face e no Dey show

Ahn……ahn…..

You carry my attention when I see you step on the floor Wetin you carry for your backside baby

wobolombo this kind of girl fit clear my account baby obololo ahn…..

Baby you too correct oh too correct oh too correct oh

You Dey burst my head oh this your yansh be like tontolet own

You Dey stay my head oh rent free oh rent free oh

You Dey shock me shock me elect elect oh

Vibes…